Men no dey beef for too long and i sure say them don realise say this kind beef dey kill business....
Wait oh!...abi them plan am?Because the settlement too quick ooooh.
Until i see Olamide's tweet i no go believe am because this him face too strong abeg!
MEMO TO OLAMIDE AND DON JAZZY.
Make una no try this Nonsense again una hear?Next time if una dey find google publicity ,please go and ask Skiibi for tips and not this.Mscheeew!
BUt make una check am Olamide no dey smile ooo..
No comments:
Post a Comment